In WAEC examination, Akpos was
asked to complete the
following:
1. He who fights and run away?
Akpos: E don surrender be dat
na, na fear catch am
asked to complete the
following:
1. He who fights and run away?
Akpos: E don surrender be dat
na, na fear catch am
2. A rolling stone?
Akpos: No fit just dey roll, na person push am.
Akpos: No fit just dey roll, na person push am.
3. He who lives in a glass house?
Akpos: Na rich politician e go be.
Akpos: Na rich politician e go be.
4. A stitch in time?
Akpos: Dey prevent further tear tear.
Akpos: Dey prevent further tear tear.
5. Birds of the same feather?
Akpos: Na the same mama born them.
Akpos: Na the same mama born them.
6. One good turn?
Akpos: Na correct power steering fit do am.
Akpos: Na correct power steering fit do am.
7. A bird in hand?
Akpos: Wetin e wan be again if no be barbeque. Dem plenty for chicken republic.
Akpos: Wetin e wan be again if no be barbeque. Dem plenty for chicken republic.
8. Half bread is better than?
Akpos: Puff puff, buns or garri without sugar.
Akpos: Puff puff, buns or garri without sugar.
9. A journey of a thousand miles?
Akpos: Na d person wahala be dat na, Why e no enter car or aeroplane jeje?
Akpos: Na d person wahala be dat na, Why e no enter car or aeroplane jeje?
10. He who laughs last?
Akpos: Get brain problem. Make dem examine am, becos na begining of madness be dat.
Akpos: Get brain problem. Make dem examine am, becos na begining of madness be dat.
11. A patient dog?
Akpos: Na hunger go kill am.
Akpos: Na hunger go kill am.
12. All work and no play?
Akpors: Na bank job be dat bros.
Akpors: Na bank job be dat bros.
13. Once beaten?
Akpos: Na revenge go follow be dat.
Akpos: Na revenge go follow be dat.
14. A fool at forty?
Akpos: U never see Naija own, our own starts @ 50.
Akpos: U never see Naija own, our own starts @ 50.
No comments:
Post a Comment